Cardi B go perform for Ghana dis December, Ghanaians say she for tear collabo plus Sarkodie

Wia dis foto come from, Getty Images/Tim Mosenfelder
Ghanaians eye get over news say American Grammy-winning rapper Cardi B dey drop de motherland dis December for music festival.
After de news break, some fans of Ghanaian artistes dey push say make Cardi B den dema favourite artistes like Shatta Wale, Sarkodie for tear collabo plus am.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Content is not available
View content on XDe external site no concern BBC.Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3
Content is not available
View content on XDe external site no concern BBC.Some entertainment analysts then enthusiasts say make Cardi B den Sark record song which dem go perform together during de concert.
De American queen of rap dey come visit Nigeria den Ghana for performance for two day Livespot X festival.
De organisers Livespot360 say Cardi B go visit Nigeria first on December 7 den come Ghana December 8 for en performance which go happen for Accra Sports Stadium.